en English zh-CN Chinese (Simplified) nl Dutch fr French

Jaiye – P-Square

Pin It

JAIYE p square

Peter and Paul Okoye popularly known as P-Square as there stage name got united in November, 2021, after 5 years of being solo. They announced their unifying first song today 13/07/2022  titled, "JAIYE". The song will be released on 22nd July as Peter shared the snippet of the song on his Instagram page. 

ACCESS SONGS FREE

"JAIYE" Lyrics

P-SQUARE! ... Ok...Yeah iyahhh!
Na tin dey... Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ima nihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast... ge geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast... geh geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeeh!

ACCESS SONGS FREE  NOW

More On YangaLife

Check YangaLife's:

1)MUSIC & SONGS.   Watch and Download all Kinds of Music;

2)Automobile LISTINGS and other available:

3) Visit YangaLife BLOG to obtain useful information and Knowledge on Use of Cars, Road Safety, Driving, and So many others.

Pin It

At YangaLife; You learn why car insurance policy is important, Position you during our online learning that involves interacting and corresponding using virtual methods. Provide you with limitless car adverts. General guide on vehicle, driver's and road safety

 

 

 

IT'S ALL HERE ON YANGALIFE!